D

shine ya light

Papa abeg shine ya light
make di remaining days of mine
no turn for ghost mode
show me quide make ma pipo
no centre me for cross road
Place a commot dey very far
no move hand for ma skin
say you do
no go know place for go.
©depro